Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 30:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 God hold mi for neck with pawa kon make di klot wey I wear, dirty.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 30:18
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My bones just whole my skin and I just manage dey run with my life.


So Satan live where God dey kon pak sore full Job body.


Worm don full my body, sickness don kover my body with dirty; my body don skata with sore.


Bikos of my sins, di sore for my body don start to smell.


Make nobody wey get diziz go offa food ofrin: dat is, doz wey blind, cripple, wey get sore or wey en body nor komplete;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ