Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 30:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Di nite dey make my bones pain mi; di pains dey bite mi and e nor gri stop.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 30:17
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Satan live where God dey kon pak sore full Job body.


My skin don black finish and strong fever dey katch mi naw.


Wen I sleep, I dey tink dey sey, ‘Wen day go take break?’ I dey waka for nite dey wait make day break.


My God, na evriday I dey koll Yu, but Yu nor dey ansa. Na evry nite Yu dey hear my vois, yet I still dey sofa.


I dey kry evry nite with pain like sey lion dey break my bones, bikos I tink sey God won end my life.


I fear well-well wen I hear all dis tins and my lips kon dey shake. Fear and kold katch mi at wons. I go really wait for di time wen God go ponish doz wey dey attack us.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ