20 “Wetin make God dey give lite to pesin wey dey sofa? Why E dey give life to doz wey dey face trobol?
Wen di woman waka meet di profet on-top di mountin, e kon fall hold am for leg. Gehazi won kon porshu am komot, but di profet sey, “Leave am, dis woman dey pass thru pain and God nor let mi know before naw.”
Why dem nor beri mi like pikin wey die before dem born am? Like pikin wey nor live to si di lite?
Evribody dey der, both small and big and even savants dey free from dia oga.
E don save mi from deat and I still dey alive.
E dey save pesin life from deat and make am enjoy life again.
I wish sey God go distroy mi! I wish sey E go just kill mi with en hand.
Strong drink na for pipol wey dey won die and wine na for doz wey dia heart heavy.
Why dem born misef? Na make I for si trobol and always dey kry, so dat my life go end with shame.
Hannah nor dey happy as e dey pray give God, so e kon dey kry.