Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 3:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Even di pesin wey dey prison before, dey rest, bikos nobody dey opress am for der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 3:18
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos for grave, wiked pipol nor fit do evil and evribody wey dey der, dey rest.


Evribody dey der, both small and big and even savants dey free from dia oga.


Dem nor dey stay near di town at-all, dem dey far and nobody fit go katch dem kom work.


Sisera, get 900 iron war horse and e opress and rule Israel pipol with wikedness for twenty years, before Israel pipol kon kry give God make E help dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ