Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 3:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Wetin make my mama karry mi for en lap? Why my mama feed mi with en breast?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 3:12
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Rashel ansa, “I wont make yu sleep with my savant Bilhah, so dat e go born shidren for mi and I go kon get my own family thru am.”


Josef si Efraim shidren-shidren. E still si Manasseh pikin Makir and en shidren; Josef give dem betta land and propaty.


“Wetin make mi nor die before my mama born mi? Or why I nor die as I just kom out from my mama belle?


If to sey I die dat time, I for dey rest naw;


God sey, “I go make una prosper forever; all di nashon propaty go kom meet una like river wey nor dey dry. Una go bi like pikin wey en mama kare and karry for hand kon trit am with love.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ