Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 3:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Make Yu curse di day wey my mama born mi, bikos na-im make mi dey face all dis trobol so o-o.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 3:10
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

bikos God klose dia belle make dem nor fit born, bikos King Abimelek bin kollect Sarah, wey bi Abraham wife.


Wen God si sey Jakob nor love Leah like dat, E kon make am get belle, while Rashel nor fit born.


“Life don taya mi; so make Yu hear as I dey tok how my heart betta rish.


“Today, my komplain still dey make my heart betta; I nor fit hold my bitterness.


“Wetin make mi nor die before my mama born mi? Or why I nor die as I just kom out from my mama belle?


Make en morning star remain darkness. Even wen e find lite, make e nor si am and make en day nor break.


So, anytin wey go make yu sin, make yu remove dem from yor mind, so dat yor body go dey strong, bikos yong life na for enjoyment. But remember sey yu nor go yong forever o-o.


Bikos if to sey e kill mi before dem born mi, my mama belle for bi my grave and I for dey der forever.


But e dey give Hannah doubol part, bikos e love am well-well, but God neva give Hannah pikin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ