Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 29:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Dat na di time wey evritin still dey well with mi. Den God goodness still dey protet my house.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 29:4
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu dey kover en, en family and all di tins wey e get; Yu bless evritin wey e dey do and Yu don gi-am plenty animals.


Yu dey hear di plans wey God dey make? Na only yu get human being sense?


Den God still dey with mi and all my shidren gada round mi.


God na friend to doz wey dey fear am and E dey tish dem en kovenant.


Bikos E go must guide mi wen trobol kom kon hide mi for en temple. E go put mi on-top one high rock where nobody go fit tosh mi.


Pipol wey dey stay where di Most High God dey, go dey save under en shadow.


bikos God hate pipol wey dey do evil, but E dey draw raitious pipol near body.


bikos una don die and una life dey save with Christ for inside God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ