9 Pipol dig di rock and mountins wey hard pass bikos dem dey find gold.
As dem dey dig hold for di rock, dem kom si precious stones.
No lion or oda wiked animals fit travel pass dat road wons.
E dey move mountins anytime E wont kon skata dem with vexnashon.