7 No bird know di road wey lead to where gold dey and know vulture don fly pass or si am before.
E go show yu sey wisdom get many side. Wisdom nor bi simpol matter. God nor even ponish yu rish as yor sin many rish.
Na betta stone dey di eart and gold dey en dust.
No lion or oda wiked animals fit travel pass dat road wons.
Yu know where di lite from dey kom or wetin dey bring darkness out?
Yu don rish di place where sun from dey kom or di place wey east wind for dey blow kom?
Who fit know how God big rish? Who fit know how God wisdom and undastandin bi? Who fit esplain why God dey do wetin E dey do!