5 Even doh food dey kom from di eart, evriwhere under di eart, don skata like wetin fire burn.
Den God sey, “Evry plant wey dey bear seed and tree wey dey bear fruit, I give dem to una as food.
Where dem for dig di precious stones dey far from where pipol dey stay and nobody dey travel pass der again. Dem dey stagga fall and pipol nor dey der.
Na betta stone dey di eart and gold dey en dust.