4 Where dem for dig di precious stones dey far from where pipol dey stay and nobody dey travel pass der again. Dem dey stagga fall and pipol nor dey der.
Wen Noah don old rish six hundred and two monts, for di seventint day for di mont, all di wota for sky bigin rush anyhow and di heaven kon open,
Man don end darkness, bikos dem shine lite dey search under di eart and dey dig rock wey dey for darkness.
Even doh food dey kom from di eart, evriwhere under di eart, don skata like wetin fire burn.