10 As dem dey dig hold for di rock, dem kom si precious stones.
Dem dig rish wota kon bring wetin dem hide, kom out for lite.
Pipol dig di rock and mountins wey hard pass bikos dem dey find gold.
Good work dey bring gain, but yeye word dey kause poverty!
and na knowledge dem take dey dekorate am with fine and betta tins.
Yu dey ready to use yor bow kon shot yor arrow. Yor lite for heaven dey divide di eart into two.