4 my mout nor go ever tok bad and my tongue nor go ever tok lie-lie words.
Yu won use lie defend God? Abi all dis yor wayo argument na to help God?
I dey pray to God from my heart, bikos I know sey I nor do any bad tin.
If nor bi so e bi, who go fit sey I dey lie or sey wetin I tok, nor bi true?”
All my words na true and na true I go tok.
E sey, ‘As I dey rite so, make I lie sey I dey wrong? Dem nor fit heal my wound, even doh I nor sin at-all.’
Make yu look mi for face, I nor go lie give yu.
Una nor know am, but I know am and if I sey I nor know am, I dey lie like una. I know am and I dey follow wetin e dey tok.
True-true, as Christ trut dey inside mi, nobody go fit stop mi for di way I dey boast for Akaia.