21 Strong wind from east go swip dem komot from dia house
Dem go porshu dem from where pipol stay kon still porshu dem from lite enter darkness.
Dem go vanish like dream and vishon for nite and pipol nor go si dem again.
How many times dem bi like leaf wey breeze blow trowey or dust wey breeze karry go?
Yu allow breeze blow mi go; Yu trow mi up-and-down for inside strong breeze.
E nor go ever kom back to en house and nobody go si am again.
bikos of di way Yu dey vex for mi. Yu don pick and trow mi go down.
E go burn wiked pipol with shako, sulfur and fire kon distroy dem with strong breeze.
God go swip dem trowey kwik-kwik, even before pot wey dem put for fire, go dry.
na so too Yu go take porshu dem with yor strong tonda kon make dem fear.
I go distroy dem for dia enemies front like san-san wey breeze dey blow kom from east. I go turn my back and I nor go help dem wen di wahala go start.”
Even doh Israel dey grow like betta grass, I go send hot desert breeze from east kom dry dia rivers and well. E go distroy evritin wey dem value.
Wen rain fall, wota kon full di groun, den strong breeze kon blow di house, na wons e go fall skata for groun.”