Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 27:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 but na good pipol go wear dia klot kon kollect dia money.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 27:17
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For dat same day, King Zazes give Kween Estha all di propaty wey Haman, Jew pipol enemy, get. Estha tell di king sey Mordekai rilate to am and from dat day go, Mordekai kon dey enter di palis as e like.


Dia money nor go tey for dia hand and nor-tin wey dem get, go last. Even dia propaty go finish.


and dia shidren go beg poor pipol; dem go pay back all wetin dia papa tif from poor pipol hand.


Dem must die leave evritin wey dem work for; dem nor go get shance to chop from dia money,


Wiked pipol fit get plenty money like san, dia klot fit plenty pass evribody own,


I for dey rest with prince wey get gold and wey silva full dia palis.


Good pipol dey leave propaty for dia grand-shidren, but na doz wey dey fear God dey take evritin wey wiked pipol die leave.


If yu get money from intrest wey yu dey kollect, bikos di pipol kon borrow from yu, one day, one pesin go kom kollect all yor propaty and e go sorry for poor pipol.


God dey give wisdom, knowledge and joy to pipol wey dey do wetin E wont. But if pesin wey dey sin get money and propaty well-well, God go take dem from am kon gi-am to pesin wey dey do wetin E wont. All dis tins dey yuzles too and dem bi like wen pesin dey porshu breeze.


All of una wey dey stay near di market, make una kry with pain, bikos I go distroy all doz wey dey sell and buy.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ