Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 27:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Di ones wey manage survive, na sickness go still kill dem and dia wife nor go kry for dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 27:15
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem nor get shidren, grand-shidren or pesin wey go live afta dem don die.


Wiked pipol fit get plenty money like san, dia klot fit plenty pass evribody own,


Dem kill dia priests and wimen wey dia husband don die, nor fit mourn for dem.


So, dis na wetin God tok about Josaya pikin, King Jehoiakim for Judah: ‘Nobody go mourn wen e die or tell en neighbour, “My friend, di king deat dey vex and pain mi!” Nobody go kry for am sey, “My oga and my king don die!” ’


Una nor go skrape una head or waka with ordinary leg like pipol wey dey mourn. Bikos of una sins, una go die anyhow kon dey komplain give each oda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ