Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 27:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 If dia shidren many, dem go die for war and di ones wey remain nor go si food chop beleful.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 27:14
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E kon dey boast give dem sey e get money well-well; many sons; how di king don promote am and how e dey important to di king pass any oda offisa.


Dem nor get hope to kom out from darkness, bikos swod dey wait to kill dem trowey.


Dem nor get shidren, grand-shidren or pesin wey go live afta dem don die.


and dia shidren go beg poor pipol; dem go pay back all wetin dia papa tif from poor pipol hand.


Dem go die like lion wey nor si food chop and all dia shidren go skata.


Make en shidren beg waka and make dem porshu dem komot dia house.


Make all en shidren die, so dat pipol nor go remember en family name again.


Bikos true-true, di time dey kom wen pipol go sey, ‘E good well-well for wimen wey nor born or feed pikin at-all!’


God go give una shidren to oda pipol and even as una dey look dis tins, una nor go get pawa to do anytin.


Una go get shidren, but dem go die finish, bikos dem go katch dem as slaves go anoda kountry.


Pipol wey dey chop well and get evritin before, don dey fine work naw, so dat dem go si food chop, while doz wey dey hongry before, don si plenty food chop. Even di woman wey neva get belle before, don born seven shidren, but di ones wey get plenty shidren, nor get again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ