5 “Dead body dey shake with fear for dia grave. Evritin wey dey inside wota dey shake too.
Before-before and even leta, Nefilim pipol (giant pipol) dey for di eart and na God sons born dem wen dem dey sleep with ordinary wimen. Na dem bi di wariors wey pipol bin know for evriwhere.
Who yu feel sey go hear all wetin yu dey tok? Na wish spirit make yu dey tok like dis?
If to sey I die dat time, I for dey rest naw;
All di wonderful tins wey Yu dey do nor mean anytin to pipol wey don die. Abi dead body go fit raiz-up kon praiz Yu?