6 Tok-less of human being wey just bi like worm and magot! Wetin dia life mean to God?”
Den Abraham ask, “My Oga God! Abeg nor vex sey I too tok (even doh I just bi ordinary dust),
If I sey, ‘Grave na my papa’ and di worm wey dey chop mi, ‘Na my mama and sistas,’
Job ansa:
yu tink sey E go bilive who E make from san; sometin wey bi dust wey fit skata like ant house?
“Wetin bi man wey Yu dey worry for? Why Yu dey borda yorsef with di tin wey Yu kreate?
But naw, I don turn worm instead of man. Evribody hate and dey laf mi!
God sey, “Israel pipol, as una small and dey weak rish, make una nor fear, bikos I go help una. Mi wey bi Israel God wey dey holy, na mi bi di only Pesin wey go save una.