25 If nor bi so e bi, who go fit sey I dey lie or sey wetin I tok, nor bi true?”
“Pesin wey get sense dey tok anyhow? Abi di east wind fit make am beleful?
Bildad kon sey:
my mout nor go ever tok bad and my tongue nor go ever tok lie-lie words.
Make yu look mi for face, I nor go lie give yu.
God don give dis eart to wiked pipol kon kover all di judge dem face. If nor bi en do am, den na who fit?