Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 24:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Wiked pipol fit dey great naw, but e nor go tey before dem go die go like grass and korn wey dem kut trowey.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 24:24
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Even if awa pikin win award, wi nor go know, bikos wen pesin don die, e nor dey know wetin dey happen again.


wikedness nor dey and di joy wen pesin wey nor dey fear God get, nor dey last.


Dem dey live dia life for peace and dey die without trobol.


Pipol go many for dia burial and di san go kold for dia body.


But E go disgrace pipol wey hate yu and wiked pipol house go vanish.”


Wiked pipol go soon vanish and wen una look for dem, una nor go si dem again.


Na wons God go take distroy and trowey dem down with fear.


“Wiked pipol dey grow like grass and doz wey dey do evil dey prosper, but God go distroy dem forever.”


As sun dey dry grass and flower and dia beauti dey die forever, na so rish pesin go dry, as e dey porshu and love money.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ