Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 24:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 But God go distroy wiked pipol with en pawa; wen God take akshon, wiked pipol nor get hope again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 24:22
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dey honbol priests and ova-trow doz wey dey pawa.


From east go west, evribody wey hear wetin happen to dem, go fear kon sey,


God too get sense and en pawa dey mighty; nobody fit stand against am.


Di kings for eart dey sleep with am and en sin don shark dis world pipol like wine.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ