Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 24:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Dem go press oil kom out from olive fruit and wine from grape fruit, but demsef nor go even si wota drink.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 24:11
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But poor pipol dey naked go out; na with honga dem take dey work.


For inside town, doz wey wound and di ones wey dey die, dey kry, but God nor dey ansa dem.


But na wota go karry wiked pipol go; God go curse dia land and nobody go work for dia farm again.


Nobody get joy or dey happy and inside di vineyard; nobody dey dance or shaut; no grape even dey to press to make wine, bikos I don end dia shaut for joy.


“E go bad for di king wey build big house with lie-lie and wayo. Di king wey make di men dey work for nor-tin and nor gri pay dem dia salari.


Make una nor stop una melu make e nor chop wen e dey harvest for una.


Si, di money wey yu nor gri pay di workers wey dey work for yor farm, dey kry against yu and di pipol wey dey gada wetin yu plant, dia kry don rish God ear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ