5 I won know wetin E go tok and how E go ansa mi.
I go tell God sey, ‘Before Yu kondemn mi, first tell mi wetin I do wey make Yu dey vex.’
I for komplain gi-am kon tell am all di trobol wey I dey face.
God go fight mi with all en pawa? No! I nor tink so. E go listin and ansa mi wen I tok.