3 If to sey I know where I go for si God and how to go where E dey,
But I wish sey I fit tok to God, nor bi yu. I won make mi and God setol dis matter.
My friends dey tok against mi and I dey kry give God.
Abeg, I nid pesin wey go help mi beg God, just as pesin dey beg en friend.
“Today, my komplain still dey make my heart betta; I nor fit hold my bitterness.
I for komplain gi-am kon tell am all di trobol wey I dey face.
My Oga God! Wi dey wait for Yu as Yu dey judge us. Yes! Na yor greatness and as Yu dey do yor tins, dey make us grow.
True-true, na Yu bi Israel God and Savior and Yu bi God wey nor dey show yorsef.
Den I ansa, “My God, even doh awa sins dey tok against us, make Yu kom save us bikos of di honor for yor name. True-true, wi don turn from Yu many times and sin against Yu.
God promise sey wi go enter di place where en rest dey, yet doz wey first hear di message, nor enter, bikos dem disobey am.