Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 23:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 E go do wetin E don plan for mi. Na-im dey kontrol my destini.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 23:14
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But na naw I know sey for all dat time, Yu dey plan to wound and kill mi.


E neva shange and nobody fit oppoz or stop am from wetin E won do.


Na dis make mi dey fear and wen ever I si am, my hold body go dey shake.


Mont to mont, I nor get anytin to live for; evry nite dey kause pain for mi.


Yu waka on-top di sea go diliver yor pipol kon strol pass di great river, but nobody fit si yor footstep bikos e nor show at-all.


Dark kloud dey round am. Na to do rite and judge well, bi di foundashon for en throne.


If una dey wise, make una fear God! E dey koll evribody from Jerusalem sey: “Di sojas wey go distroy, dey kom and na God dey send dem kom so.


Who fit know how God big rish? Who fit know how God wisdom and undastandin bi? Who fit esplain why God dey do wetin E dey do!


so dat nobody among una go dey fear, bikos of all dis sofa. Unasef know sey all wetin dey happen, na as God plan am.


Bikos God nor choose us to sofa en vexnashon, but to get salvashon thru awa Oga God Jesus Christ


Na-im bi di rock wey dey fall pipol, bikos dem nor fit jump am pass. As dem nor bilive God word, dem bigin fall, bikos na so E plan sey e go bi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ