Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 22:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 No! Na bikos of yor sin and all di oda bad tins wey yu do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 22:5
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If yu dey hide do wiked and bad tins, make yu stop am.


E go show yu sey wisdom get many side. Wisdom nor bi simpol matter. God nor even ponish yu rish as yor sin many rish.


“Yes! I know wetin yu dey tink. Yu dey tink how yu go take wound mi


So Job three friends nor gri ansa Job again, bikos dem know sey e dey tok trut.


Den Elihu wey bi Barakel pikin from Ram family for Buz kon dey vex. E dey vex, bikos Job sey e nor do God anytin.


E still vex for Job friends, bikos dem nor know how to ansa Job and evritin kon bi like sey, na God dey wrong.


But naw, yu dey get di kind ponishment wey fit yu.


So God, how I won take know all my fault? Make Yu klean mi from di bad tins wey I do wey I nor know.


Trobol gada round mi and I nor fit kount dem! My sins don many well-well and I nor sure sey I go fit dey free from dem! Dem many pass di hair wey dey my head and I don lost all my hope.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ