Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 22:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Good pipol dey happy and doz wey dia belle klean, dey laf.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 22:19
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Good pipol dey shok wen dem si mi. Doz wey dey innocent go tok against doz wey nor dey fear God.


Wen pesin wey nor do bad tin die like dat, God go just dey laf.


Wen pipol wey dey obey God si all dis tins, dem go happy, while wiked pipol go shut up dia mout.


Make Zion pipol rijoice. Make all di towns for Judah happy, bikos of di way God dey judge.


Doz wey dey do wetin dey rite, go si am kon happy. Dem go laf dey sey,


Pipol wey dey fear God go happy wen dem si wiked pipol dey fall. Dem go use wiked pipol blood take wosh dia legs.


Pipol wey dey fear God go happy, bikos of God and dem go dey save inside am. So make evribody wey dey do wetin dey rite, praiz God.


Jerusalem pipol and all di towns for Judah don hear about am and dem dey happy, bikos of how God dey judge pipol!


Just as pipol dey happy wen good pesin dey prosper, na so too dem dey happy wen wiked pesin die.


Evribody wey dey heaven, God pipol, di apostles and profets, make una happy bikos God don judge and kondemn am bikos of una!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ