Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 22:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Dis na di pipol wey rijet God, dem bilive sey E nor fit do dem anytin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 22:17
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

All dia kattle dey get belle and born without trobol or wahala.


Many pipol dey sey, “Who go fit show us wetin dey good?” So my God, make Yu smile for us.


Since I go tok to Fero with yor name, di kind sofa wey e dey sofa yor pipol kon worse pass as e bi before and Yu neva still kom save dem!”


“Nor do good again, but make yu kom join us. Make yu nor tell us about di Holy One for Israel again.”


Una sey, ‘E nor get wetin pesin go gain if e serve God. Wetin bi di nid to do wetin E tok or try to show Oga God sey wi dey sorry for wetin wi do?’


Di demons kon hala, “God Pikin, make yu leave us o-o, abi yu kom sofa us wen time neva rish?”


Den evribody for di town kon dey find Jesus. Wen dem si am, dem kon beg am make e komot from dia aria.


Since dem nor gri put God for mind and serve am, E kon leave dem make dem use dia bad mind dey do tins wey dem nor suppose do.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ