Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 21:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 God nor dey send trobol go skata dia house; dem nor dey live with fear.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 21:9
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But tif and pipol wey nor dey fear God dey live for peace, even doh na God hand dem dey.


Vois wey dey make pesin fear nor go leave dia ear and where dem feel sey dem dey save, tif go kom meet dem for der.


Fear dey wait dem for evriwhere and e go follow dem as dem dey waka.


All dia kattle dey get belle and born without trobol or wahala.


Who go fit stop god make E nor ponish mi again, so dat e nor go make mi fear again.


Na wons God go take distroy and trowey dem down with fear.


Dem nor dey face trobol like oda pipol or si wahala like evry oda pesin.


I go ponish dem with rod kon flog dem with kane, bikos of dia sturbones and sins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ