Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 21:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 So how yor bad words won take konfort mi wey e bi sey evry ansa wey yu dey give mi, na lie!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 21:34
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di words wey yu dey tok nor dey good at-all, dem dey yuzles like ashes; dem dey skata for groun like klay.


Yu bi oga for lie-lie; yu bi like doctor wey nor fit trit pesin wey dey sick.


“I don hear many words like dis before. Yor konfort na more trobol for mi!


E still vex for Job friends, bikos dem nor know how to ansa Job and evritin kon bi like sey, na God dey wrong.


Afta God don tok finish with Job, E kon tell Elifaz sey, “I dey vex with yu and yor two friends, bikos yu nor tok di trut about mi, as my savant Job do.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ