Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 21:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Dem go guide di grave wey dem beri dem put afta dem don die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 21:32
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E nor get who fit blame wiked pipol for all wetin dem don do.


Pipol go many for dia burial and di san go kold for dia body.


Just as sheep dey waka like mumu, na so too dem go dey waka until dem enter dia grave; di place where Deat go bi dia shepad and oga. For morning, pipol wey dey fear God go rule ova dem. Dia body go rotin for grave wey nor even dey near dia fine house.


But naw, una go die like ordinary human being kon fall like evry oda leader.”


“Di poor man kon die and angels karry am go where Abraham dey. Di rish man still die too and dem beri am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ