29 Abi yu neva tok to pipol wey travel before? Yu nor know di kind ripot wey dem dey bring kom back?
Yu go soon tell mi about rish and wiked pipol wey dia house don vanish bikos of sin.
Di day wey God go vex ponish pipol, na di wiked ones E go sorry for.
Yes! Pipol wey dey waka pass nor go sey, ‘Make Oga God bless dem’ or sey, ‘Wi bless una with Oga God name.’ ”