24 Dia body dey shine well-well and dia bones dey strong.
Dis wiked pipol big and dem dey prosper; dia waist fat well-well too.
Dia smooth and betta body, go soon turn to dust.
Odas nor get happiness at-all; dem live and die with bitterness for dia mind.
bikos dem nor dey sorry for pesin. Make Yu hear as dem dey boast!
If yu do like dis, yor body go dey okay and yor bones go strong well-well.