23 “Some pipol nor sick at-all until di day wen dem die; dem die with happiness and dem dey for peace.
Dia smooth and betta body, go soon turn to dust.
Dem dey live dia life for peace and dey die without trobol.
If to sey I die dat time, I for dey rest naw;
Bikos wen dem die, dem nor go take anytin follow body. Dia money and evritin wey dem get, nor go follow dem enter grave.