Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 21:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Bikos wen pesin die, e nor kare about wetin happen to en family.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 21:21
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Even if awa pikin win award, wi nor go know, bikos wen pesin don die, e nor dey know wetin dey happen again.


Yu know as human being life bi from di biginnin. Even di nomba of dia days wey dem go live, Yu don setol am and Yu nor dey shange.


Make who sin karry di trobol by ensef; make dem feel God vexnashon.


Anybody fit tish God, abi who dey judge doz wey dey heaven?


I sey, “My Oga God, make Yu nor let mi die naw wen I still dey yong, bikos Yu dey from one generashon go rish anoda.


But Yu, my Oga God! Yu go send wiked pipol go di pit where distroshon dey. Doz wey dey kill pipol and doz wey dey lie, go kwik die, but as for mi, I go trust di Oga, wey bi my God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ