Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 21:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Dem dey dance, dey play sheke-sheke, harp and dey enjoy dia trumpet sound.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 21:12
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Why yu play wayo run kon deceive mi? But yu for tell mi, so dat I go free yu with good mind kon play instrument and sing betta song for yu.


En broda name na Jubal and e dey among doz wey first play di harp and flute.


Dia shidren dey run and play like animal pikin wey nor get problem.


Dem dey live dia life for peace and dey die without trobol.


Make wi dance praiz am with sheke-sheke; make wi praiz am with jita and flute!


But instead, una bigin laf and dey do party. Una sey, “Make dem kill sheep and melu make wi chop and make wi drink plenty wine! Make wi drink and chop, bikos wi go fit die tumoro.”


Yes! Una dey play harp, tamborin, flute and dey drink wine for una party, but una nor undastand wetin God dey do,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ