Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 21:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 All dia kattle dey get belle and born without trobol or wahala.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 21:10
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dia shidren dey run and play like animal pikin wey nor get problem.


God nor dey send trobol go skata dia house; dem nor dey live with fear.


Evry woman go get shidren and doz wey get belle for una land, go must born pikin and una go get long life.


“E get one rish man wey dey wear dear-dear klot and e dey enjoy life evriday.


God go make una shidren, animal and plant many kon make una prosper for di land wey E promise una grand-grand papa sey, E go give una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ