Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 20:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Dis na wetin go happen to wiked pipol! Dis na wetin God go do dem.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 20:29
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

‘True-true, na so wiked pipol house dey bi and pipol wey nor know God, na dem dey stay dis kind place.’ ”


Di day wey God go vex ponish pipol, na di wiked ones E go sorry for.


Evritin wey wiked pipol get don skata and fire don burn di ones wey remain.


Zofar ansa, “Na so God take dey ponish pipol wey dey like trobol and do wiked tins.


E sey dis na wetin go happen to una, bikos una forget am kon trust lie-lie gods.


Nor bi from God mout evritin from kom? Both good and bad?


e go kut di savant to pieces kon trow am put for where pritendas dey, where e go dey kry and grind en tit.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ