Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 20:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Wen dem won run, bikos of iron swod, di bronze bow go shot dem fall.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 20:24
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dey train mi for war, so dat I go use di bow wey strong well-well.


Doz wey survive run enter Afek town where di town wall fall press and kill 27,000. King Ben-Hadad still run enter di town and e hide for di back room for one house.


where arrow go for enter en heart. E bi like bird wey dey enter net and e nor know sey en life dey danger.


Anybody wey run from di wahala go fall for di pit and anybody wey won eskape from di pit, di trap go katch am, bikos wahala like heavy rain go fall from heaven and di eart foundashon go shake.


E go bi like pesin wey run hide bikos of lion, but where e hide put or run enter, na tiga e go meet for der! Or like pesin wey run go hide for house, but as e put en hand for wall, snake kon bite am!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ