13 and bikos dem won enjoy di sweetness, dem nor gri komot am from dia mout.
But di food go betta like poizin for dia belle. E go bi like snake poizin inside dia body.
Make God feed dem beleful with trobol. Make God pour in vexnashon for dia head like evening rain dey fall.
If witness for kourt dey tok wetin e nor si, den di judge nor go fit judge well. Wiked pipol like to dey do evil tins.
As dem still dey chop di meat, God kon dey vex with di pipol, so E send sickness go meet dem.
Bikos if una dey follow sin, una go die. But di Spirit pawa go kill all di bad tins wey una dey do, so dat una go get life.