7 “If I kry out bikos of dis trobol sef, nobody go ansa mi. I dey kry for help, but nobody dey hear am.
E good as Yu dey opress mi? Yu dey opress wetin Yu make with yor hand. Yu dey happy for wetin wiked pipol dey do?
Abeg, I nid pesin wey go help mi beg God, just as pesin dey beg en friend.
“Yes! I know wetin yu dey tink. Yu dey tink how yu go take wound mi
God, I dey koll Yu, but Yu nor gri ansa and wen I pray, Yu nor gri listin to my prayers.
“True-true, nobody go fight poor pesin, wen e kry sey make dem help am from en trobol.
I just dey waka for darkness and I nor dey si lite at-all. I dey beg for help for where crowd Gad put.
Job sey en know do bad tin and God nor gri defend am.
Yu dey try to sey I dey wiked, bikos yu dey sey I dey wrong and yu dey rite?
God don give dis eart to wiked pipol kon kover all di judge dem face. If nor bi en do am, den na who fit?
If to sey God na pesin, I for ansa am. Wi for go setol awa matter for kourt.
My God, na evriday I dey koll Yu, but Yu nor dey ansa. Na evry nite Yu dey hear my vois, yet I still dey sofa.
Yu dey holy and na Yu get all di praiz for Israel.
Na only bad-bad tins and deat I dey profesy about. Na only curse and trobol yor message don bring kom meet mi.
I kry well-well make E help mi, but God nor gri ansa mi.