Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 19:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 If yu feel sey yu betta pass mi kon dey use my trobol against mi,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 19:5
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem kon tell mi, “Tins hard for di pipol wey kom back. Dem dey for big trobol and disgrace. Dem neva fit ribuild Jerusalem wall and di gate wey awa enemies burn, still dey groun.”


Even if I do bad tin, how dat one take koncern yu?


Make disgrace and shame follow pipol wey dey happy sey I dey sofa. Make nobody honor doz wey dey dance, bikos I dey sofa and make shame kover dem.


I dey pray, “Make Yu nor let my enemies happy, bikos I fall for groun.”


Like dis, I know sey I dey make belle sweet Yu, bikos Yu neva let my enemies win mi.


If to sey na enemy dey laf mi, I for fit bear-am. If to sey na enemies dey make mout for mi, I for fit hide from dem.


But na yu my klose friend; di pesin wey I like well-well.


For di last days, seven wimen go hold one man kon sey, “Wi go feed and buy klot for awasef, but make yu just let us koll yu awa husband, so dat pipol nor go laf us, bikos wi nor get husband.”


So my enemies, make una nor happy, bikos of mi! Bikos wen ever I fall, I go raiz-up again. Even doh I dey for darkness, Oga God go bi my lite.


Na di reward for dia pride bi dat, bikos dem don curse di pipol wey bi Oga God own.


Mi wey bi God go first save Judah, so dat David shidren-shidren and Jerusalem pipol honor, nor go big pass Judah pipol own.


So Elizabet kon sey, “God don do big tin for mi for my old age, E don favor mi for pipol present and E don komot shame for my face.”


En disciples ask am, “Tisha, na wish pesin sin, wey make dis man blind since di time en mama born am? Na di man or na en papa and mama?”


Dem kon tell di man, “Na for inside sins born yu, yu tink sey yu go fit tish us anytin?” So dem drive am komot from di place.


Peninnah dey always laf and make yanga for Hannah, bikos God neva give Hannah shidren.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ