Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 19:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Why yu dey porshu mi, just as God dey porshu mi? Abi yu neva trobol mi rish?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 19:22
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If I sey make I karry body up, Yu go porshu mi like lion and na mi Yu go use take show yor pawa.


Why Yu dey hide from mi? Why Yu dey trit mi like sey I bi yor enemy?


Na ordinary leaf wey breeze dey blow Yu won fight? Abi na dry leaf Yu won porshu?


God don karry mi give wiked pipol. E don put mi for evil men hand.


So wetin make yu dey akuiz mi dey sey, ‘Na yu kause di wahala wey yu dey face?’


den make yu know sey na God handwork bi dis, bikos na-im set trap wey katch mi so.


Make Yu allow mi wound en body, den e go curse Yu for yor face!”


Yu dey do mi anyhow; Yu dey ponish mi with all yor pawa.


My savants neva ever sey, ‘Awa oga let hunga kill some pipol.’


bikos dem don curse di pesin wey bi yor own. Wen Yu ponish pipol wey bi yor own, na dis wiked pipol dey karry di matter go evriwhere.


So, make Yu hold dem, bikos of all dia sins! Make Yu nor sorry for dem at-all!


But I go gi-am to pipol wey dey opress una; doz wey dey make una liedan for street kon waka on-top una like sey una bi dirty.”


Yes! Una dey chop my pipol flesh, remove dia skin kon break dia bones. Una dey kut dem small-small like meat inside pot.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ