17 My wife nor fit stay where I dey breath and my own broda nor gri kom near mi.
“My spirit don weak well-well and my life go end just naw. Na grave dey wait mi naw.
Wen I koll my savant, e nor gri ansa, even wen I beg am with my own mout.
Shidren sef dey laf wen dem si mi. Wen I won tok, dem go turn waka leave mi.