10 E skata mi for evry side, until I nor get hope again.
Wen God skata, who go fit build am again? And who go fit free pesin wey God put for prison?
Just as wota dey wosh stone klean and heavy rain dey wosh di san, na so too Yu take distroy awa hope for life.
My plans don fail; my days go soon end and I nor get hope again.
any hope go still dey for mi? Who dey bilive sey I still get hope?
So Satan live where God dey kon pak sore full Job body.
Even dia mama nor go remember dem again. Na worm go chop dem and dem go bi like tree wey dem kut trowey.
Wish kind pawa I get to still dey alive? Why I still dey live wen I nor get hope?
My days just dey run kwik-kwik like moto; but for di end, I nor get hope.
My life dey pass kwik-kwik like shadow for evening and I dey die go like grass.