Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 18:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Dia rut don dry finish and dia branches go skata.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 18:16
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem nor go fit run from darkness; dem go bi like tree wey en branches don burn finish and dem go skata as God breath.


Dem go die finish before dia time go rish den dia branches nor go ever green again for life.


I go bi like tree wey en rut get wota; wey dew dey wet en branches.


Dem wrap dia rut for plenty stone kon dey look for where dem go hide put for di rock.


Dem nor go beri yu like oda kings, bikos yu distroy yor own land kon kill yor pipol. Nobody from yor wiked family go survive.


So, as straw and dry grass dey burn for fire, na so too dia life and all di betta tins wey dem get, go dry and blow trowey, bikos dem don rijet wetin Israel God wey get pawa, tish us.


Efraim pipol go bi like plant wey en rut don dry and nor dey bear fruit again. Dem nor go get shidren and even if dem get, I go kill di ones wey dem like pass.”


I distroy Amor pipol, bikos of my pipol; men wey tall like cedar tree and get pawa like strong tree. I distroy di fruit wey dey dia tree kon skata di rut for groun.


Oga God sey, “True-true, Judgement day dey kom; e go kom like strong fire. All doz sturbon and wiked pipol go fall and dat day dem go burn die. Both dia rut and branches go burn finish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ