10 Dem hide rope for dem for groun kon set trap for where dem go waka pass.
Fear dey wait dem for evriwhere and e go follow dem as dem dey waka.
Trap go katch dia leg kon hold dem for der.
E go burn wiked pipol with shako, sulfur and fire kon distroy dem with strong breeze.
Den I go trow my net on-top am kon katch am with my trap. I go take am go Babilon wey bi Kaldea pipol land (but e nor go si am) and na der e go for die.
But David sey: “Make di food wey dem dey chop, kause trobol for dem kon fall like stone for dia head and make God ponish dem.