Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 17:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 But my friends don turn nite to day; dem sey lite don near, but na darkness I dey si.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 17:12
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My plans don fail; my days go soon end and I nor get hope again.


My only hope na where dead body dey, where I go for go sleep for darkness.


Una own don finish! Una wey dey sey bad tins, good and good tins, bad or sey darkness na lite and lite na darkness. Una dey sey bitter tins sweet and sweet tins bitter.


For morning time, una go sey, ‘If to sey na evening wi dey’ and for evening time, una go sey ‘If to sey na morning wi dey!’ Dis na bikos, di kind tins wey una go dey si around una go make una dey fear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ