2 “I don hear many words like dis before. Yor konfort na more trobol for mi!
Job ansa:
So how yor bad words won take konfort mi wey e bi sey evry ansa wey yu dey give mi, na lie!”
True word dey pain o-o! But wetin yu dey tok nor make sense.
But who fit chop food wey nor get salt or taste? Or wish kind taste dey for di white part for egg?
Dia curse dey pain and e dey make my heart kut; I dey look for who go tell mi sorry, but I nor si. I dey find who go konfort mi, but I still nor si anybody.
bikos dem don curse di pesin wey bi yor own. Wen Yu ponish pipol wey bi yor own, na dis wiked pipol dey karry di matter go evriwhere.
I know sey dis ones na love make dem dey do am, bikos dem know sey I dey here to defend wetin dem dey prish.
My brodas and sistas, make una undastand dis tins: Make una dey listin well-well and nor dey kwik tok or vex.